Spicer Dabz – Get Level Lyrics”.
Just Amazing Music oo eh oo eh
Appelez-moi Lefresh bèbè
Spicer dey here so na
VESRSE 1
O Nana Nyame ee
What be the level?
See as man taya from Lagos to Accra
But we still dey the hustle
Hafi nà ɖù dzìa kãle ye
Hafi nà ɖo ta lè agbèmèa kãle ye
Dem say life no be easy
Sey one day we’ll be winning
We still dey here believing
Sey this be wena season
Hafi nà ɖù dzìa kãle ye la
Mebè hafi nà ɖo ta lè agbèmèa kãle ye yeah
CHORUS
Wena prayer be sey make we get level
All of my niggas for get level
Charle we for hustle den get level
Masa you for look sharp o
Wena hustle be sey make we get level
All of my niggas for get level
Charle we for hustle den get level
3nti masa you for look sharp o aah
HOOK
Make dem no call you a lazy man
Make dem no call you a lazy man
Poverty no be funny my brother man
Hustle make you turn to a biggie man o
Make dem no call you a lazy man
Make dem no go call you a lazy man
Poverty no be funny my brother man
Hustle make you turn to a biggie man
VERSE 2